Da Grin

Da Grin - If I Die lyrics

Your rating:
Yeah... hey yoo frenzy (what!!)

please turn my microphone on

everytime I be in the studio

do this for me, (Naija!!!)



If I die, if I die

Make you no cry for me

E jen simi, ejo kejen mi

If I die If I die If I die

They pretending like my friend

But they wanna see the end (see the end)

Ko ye won, ko ye won.



Yo!

I go many shows

I get many doe's

Get many hoes,

Where them dey before

Them be dey think say hear say

yea you no go reign

Cos they know my hustle

and they know the pain

Now I am chilling, and when they come they see a moet

They be like damn! Dagrin omo tele ti omo iwe

If no be God, wey they dey try for me

If I die, my guy, make you no cry for me.



If I die, if I die

Make you no cry for me

E jen simi, ejo kejen mi

If I die If I die If I die

They pretending like my friend

But they wanna see the end (see the end)

Ko ye won ko ye won.



God na my creator,

Fela na my mentor

Money no dey drive me, money na my conductor

I no be good boy but I get loyalty

I no wan hear story when marketer, go pay me royalty

Anytime, when I roll out like Ludacris

People dey hala, dey wonder why like Jadakiss

My flow go take on for the ghetto like AkOne

Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon



If I die, if I die

Make you no cry for me

E jen simi, ejo kejen mi

If I die If I die If I die

They pretending like my friend

But they wanna see the end (see the end)

Ko ye won ko ye won.



Ashewo dey everywhere

Even gay dey fear

Say ashewo go collect all the boys for this year

I know say I be sinner, God, I dey sin

Everyday igbo, shayo

all night na dry gin

And I no start like this for church

I start with drum set

Then I wan open my ear

when God go blow the trumpet

Cos I know heaven dey

God even dey

If you want chop cake

na then you go know say oven dey



If I die, if I die

Make you no cry for me

E jen simi, ejo kejen mi

If I die If I die If I die

They pretending like my friend

But they wanna see the end (see the end)

Ko ye won ko ye won.
Get this song at:
bol.com
amazon.com

Copyrights:

Author: ?

Composer: ?

Publisher: ?

Details:

Language: English

Share your thoughts

This form is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.

0 Comments found