P-Square

P-Square - Say Your Love lyrics

Your rating:
Na today eee

E don tae



(Bridge:)



Girl you no say me I no dey lie

this is what you say to me

what you say to me



(Chorus:)



you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae



u say ur love no dey lie

e don tee

make u tell ur friends wetin dey (na today)

shae you no say me I no dey lie

this is what you say to me what you say to me

she go talk say we go spend our lives together

she like me pass her own mother

she prefer me pass her own father

ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae



(Chorus:)



Na the same girl wae I see inside my best friend auto

Oh no no be so

Well I don't need an explanation den why you dey hala ah ai

Tell me really why you dey hala

Dey talk say who say she say that

Na she say dat p-square don say dat

Ma brother tell me which kind life be this she don kolo

I swear no body go believe you can do me so

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down



girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae



(Chorus:)



Huh huh huh

What sort of a life is this

Which of kind life we be dis

For so long we dey face trouble

dey hustle dey bubble for jungle

no be for double

na the same girl wae I hustle

na she be trouble

who be that babe wae dey fumble

make she no sef

why why

why I go cry wen I dey try

she dey lie say her love no dey die (e ya)

so now baby tell me who dey lie (e ya)

make I tell you wetin I get for ma mind baby

girl wetin I do you

I dey try to let no know sey I like you pass my mama

E yo dat was then

But now girl I don't need you no more

Make you go I don't need you nomore



(Chorus:)



girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I don't need you no more

cos this is what you say to me what you say to me



chorus in background



girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I don't need you no more



girl I go die oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your feelings no dey die

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae
Get this song at:
bol.com
amazon.com

Copyrights:

Author: ?

Composer: ?

Publisher: ?

Details:

Language: English

Share your thoughts

This form is protected by reCAPTCHA and the Google Privacy Policy and Terms of Service apply.

0 Comments found